Churches resume in Lagos State
Some big churches for Nigeria wey get dia headquarters for Lagos State South West Nigeria don announce say dem no go resume church services for 9 August afta goment lift coronavirus lockdown order on worship centres. Nigeria goment bin suspend religious gatherings for kontri... Read More →